One-year-old Ghanaian wey be Guinness World Record youngest artist

One small pikin for Ghana wey im name na Ace Liam don become di Guinness World Record holder as di youngest artist.

Ace Liam wey begin dey paint at 6 months old attempt im record at di age of one year four months old.

Di existing record bifor now bin set in 2003 for di US by Dante Lamb wen im dey 3 years old.

Dante im abstract paintings don dey hang for di monkey love dessert bar for Georgia.

Im don sell im first piece on 6 October 2003 for $85 (£50)

  • All
  • Australia News
  • Business News
  • Entertainment News
  • International News
  • Sports News
  • Sri Lanka News
    •   Back
    • India News
Load More

End of Content.

latest NEWS

  • All
  • Australia News
  • Business News
  • Entertainment News
  • International News
  • Sports News
  • Sri Lanka News
    •   Back
    • India News